
Audio By Carbonatix
French Presido Emmanuel Macron don announce say eight West African kontries wey dey use CFA franc as moni go begin use ECO as di new currency starting from year 2020.Di West African CFA franc wey pipo sabi as 'franc cefa' na di legal currency for Benin, Burkina Faso, Guinea-Bissau, Ivory Coast, Mali, Niger, Senegal and Togo.Di French goment bin introduce di CFA franc to dia colonies for West Africa for 1945 and na dis same currency wey get links to di former colonial masters for France, dis West African kontris still dey use until now.Ivory Coast Presido Alassane Ouattara admit say di CFA franc na symbol of colonialism.President Ouattara wey tok dis one for di kontri capital Abidjan, announce three major tins wey go change wey include change of name, bye bye too holding of 50 percent of di reserves for di French treasury and dem go also comot di French goment mouth from anytin wey consign di new currency.Macron throway tuale give di changes as im add say, "Eco go see di light of day for 2020".Na since six months dem don dey plan di deal.Meanwhile, di Economic Community of West African States dey also ginger all di oda kontries wey be dia members to join dis move to begin use di same Eco currency by 2020.But kontris like Nigeria neva fit meet di criteria to begin use Eco sake of tins like high inflation rate and heavy gbese.Economists dey also warn say di move fit no dey good for Nigeria.
DISCLAIMER: The Views, Comments, Opinions, Contributions and Statements made by Readers and Contributors on this platform do not necessarily represent the views or policy of Multimedia Group Limited.
DISCLAIMER: The Views, Comments, Opinions, Contributions and Statements made by Readers and Contributors on this platform do not necessarily represent the views or policy of Multimedia Group Limited.
Latest Stories
-
Guggisberg Fiagbenu enters race for Central Tongu NPP Chairmanship in Volta region
3 minutes -
Today’s Front pages: Thursday, April 9, 2026
27 minutes -
“Black Stars have what it takes to win the World Cup” – Sports Minister Kofi Adams
53 minutes -
Bank of Ghana Governor to perform official tee-off at 3i Africa Invitational Tournament
1 hour -
Chamber of Bulk Oil Distributors urges caution amidst Special Prosecutor’s petroleum probe
1 hour -
NDC elections: Nat Tetteh eyes Eastern Regional Deputy Secretary position
2 hours -
Ablakwa highlights Ghana-France cooperation, praises Macron on reparatory justice
2 hours -
Protect people, not prices – Joe Jackson rejects fuel tax cuts and subsidies
2 hours -
Finance Ministry, BoG clarify false claims about Databank’s bond market specialist status
2 hours -
Lawyer petitions President to halt Terminal 2 refurbishment over value-for-money concerns
2 hours -
Sunyani Market traders urge government action amid surging ginger prices
2 hours -
Maphlix Farms to supply 3,000 tonnes to help bridge tomato deficit
2 hours -
Ho MP urges public access to officials’ asset declarations
2 hours -
Ecowas Bank for Investment and Development targets SMEs in Ghana with fresh funding for 2026
3 hours -
Two killed in Bosomtwe clash as residents demand increased security presence
3 hours