Miss Ghana or Miss Shashie? Dis na wetin many Ghanaians dey talk for social media, after former pageant winners accuse di organisers sey she link dem give 'choppers.'
Na dey Exclusive Events CEO Inna Marian Patty di palava dey ein top, because three Miss Ghana Winners sey she try push dem subtly make dem do shashie for sponsorship.Di matter be some way, and some no fit believe am as, Inna Patty be fine girl wey Ghanaians dey respect am sekof she come save di Miss Ghana Brand at di time wey ei almost collapse.
But dis latest revelation from Miss Ghana 2010 Stephanie Karikari, 2013 winner Nana Akua Baafi den 2015 winner Antoinette Delali Kemavor still add to others wey accuse Inna of poor leadership qualities sekof dem claim sey she no dey get along well with di beauty queens.
Antoinette Delali Kemavor also sey di Exclusive Events CEO wey dey manage the Miss Ghana pageant book meetings plus sponsors make she attend around time like 11pm.
She claim say she make tired den decide say she want lef go house, when Inna Mariam Patty talk am sey the sponsor fika sey she go stay overnight. So make she stay di man ein house do what? Why, ei be sey dem want do all night over contract signing? Dis be the question people dey ask.
Then Stephanie Karikari claim sey Inna abuse am verbally den emotionally sekof ei talk am sey she no fine koraa, so ei refuse put ein face on bill board alongside Miss World.
One clear fact be sey dem all too reveal say Inna Mariam Patty never talk dem directly sey make dem chop demma body for sponsorship. So all dis be defamation on Inna Mariam Patty? BBC Pidgin try reach Inna Mariam Patty for ein side of the story but she no respond both on phone den text.
See wetin some people talk for social media:
Latest Stories
-
The team existed before you were born – Okraku tells Kudus, and others in Black Stars
2 mins -
AFCON 2025Q: Even Niger players cannot make my club – Kurt Okraku tells Black Stars
17 mins -
AFCON 2025Q: Kurt Okraku goes beserk on Black Stars players ahead of Sudan clash
1 hour -
Ghana-Naija food festival lights up Accra with culinary delights, music and culture
1 hour -
CPP flagbearer blames NPP and NDC for Ghana’s economic struggles
2 hours -
Today’s front pages: Wednesday, October 9, 2024
2 hours -
PwDs in Bono Region hopeful in NPP’s ‘public recruitment policy’
2 hours -
Assin South roads to see massive transformation under DRIP – Ntim Fordjour
2 hours -
Galamsey: PUWU-TUC backs organised labour in nationwide strike
2 hours -
Galamsey: GAWU directs members to join Organised Labour strike on Thursday
2 hours -
Ghana Armed Forces collaborate with small-scale miners to fight galamsey
2 hours -
Driver flees scene after fatal hit and run on Kanda Highway
3 hours -
Former Liverpool boss Klopp takes Red Bull role
3 hours -
AFCON 2025Q: Abu Francis and Jonas Adjei Adjetey join Black Stars camp
3 hours -
Digital Youth Hub to be replicated at KNUST, UCC, and UDS – Bawumia
3 hours